
It’s Could Have Been Better Osinachi Didn’t Marry At All – Mother
One of Nigeria finest gospel music stars, Osinachi Nwachukwu who passed away last Friday, her marriage life has been a pain to her mother.
Her mother simply identified by BBC Pidgin as Madam Madu expressed regret and declared it could have been better the gospel music star didn’t marry at all.
Madam Madu in the interview with BBC narrated how Osinachi has been in marital prison with her husband, Peter Nwachukwu who is suspected to be the killer of the leading praise and worship gospel music icon.
The BBC report published in Pidgin English is represented thus:
Although di ogbonge gospel musician born four children for her marriage, her mama no eva go visit her for Abuja, she no even go for omuguo.
“I no sabi wia dem dey live for Abuja. Di first pregnancy, I no go omuguo, di second one, I no go omuguo. E no want take eye see me and my family.”
She say di first time she go her pikin house na wen she bin sick well well.
“I come begin sick. Wen I begin sick, Osinachi go meet mummy Enenche, beg her say abeg make she help her, say wetin important to her na to take care of her mama say her husband no want make her mother come her house.”
“Mummy Enenche go beg Peter, Peter agree. Na only one month I stay for Peter house before im pursue me and my son.”
Madam Madu lament her pikin marriage say wit di kain marry wey her daughter marry, e for beta for her say she bin no marry at all.